The lyrics of 2Baba’s “Kuku Google Am” emphasize lighthearted reflections on truth, opinions, and perception, encouraging listeners to check facts rather than argue needlessly. “Kuku Google Am” humorously compares famous people and qualities, suggesting “Googling” for clarity, and emphasizes wealth, celebrity, and self-reliance, emphasizing personal growth over arguments.

 

Beyonce fine but for nyash na Nicki Minaj

If na shaking Cardi B nyash shakee pass

Musu musu

Ba musu musu

The most expensive thing we steady spending

Time

Argument o! argument o!

Time

 

 

You no believe me

I no believe you

No need to argue, my guy

Kuku google am

Kuku google am

Kuku google am

Argument o! argument o! kuku google am

My guy kuku google am

Argument o argument o

Kuku google am

Ahh!

 

Omo Big Wiz money plenty

Ta! Na David dou pass

Na lie their money too short

Na Burna money tall pass

No na 2Baba e don tey

Na em money long pass

Ah na Don Jazzy

Na em money large pass ah!

Una funny gon, una funny pass Bovi

No na AY no na I Go Die

No na acapella no na I go save

Efe Warri boy dem dey try

But na Ali Baba get Basketmouth pass

You no believe me

I no believe you

No need to argue, my guy

Kuku google am

Kuku google am

Kuku google am

Argument o argument o kuku google am

My guy kuku google am

Argument o argument o

Kuku google am ahh!

 

The most expensive thing we steady spending omo is time

You think you gat it but before you know no time

Start one hustle and that hustle no dey pay

Feel free to flip mode start ball and start to busta rhyme

No be crime to do different thing

Depending on where your mind dey

You fit go straight or you hush

And you go the crooked way

But no say na thief dem catch be ole

And anyway you must to

Put in the work either way

 

You no believe me

I no believe you

No need to argue, my guy

Kuku google am

Kuku google am

Kuku google am

Argument o argument o kuku google am

My guy kuku google am

Argument o argument o

Kuku google am

Ahh!

 

See I’m a big boy now I’ve done lota big things for sure

Life has thought me many lessons and is still teaching me more

Like Zino, ordinary things don’t move me no more

And it is wise and not by force to enter every open door

Plus e get as e be to diss Nkechi in front of blessing

This type of thing no suppose dey telli person

Like life, everybody no say football hard o

So if Ronaldo no score make una Messi Ronaldo

 

You no believe me

I no believe you

No need to argue, my guy

Kuku google am

Kuku google am

Kuku google am

Argument o argument o kuku google am

My guy kuku google am

Argument o argument o

Kuku google am

Ahh!

 

Beyonce fine but for nyash na Nicki Minaj

If na shaking Cardi B nyash shakee pass

If na shaking Cardi B nyash shakee pass

Walahi ba musu musu

Walahi ba musu musu

Spread the love